I no even know the exact work wey i dey do, I just know say i dey survive.
Just imagine say dem call you say your babe th!ef goat for street
I just dey waka round this house dey find wettin I fit sell tomorrow
If you don chop today, find person wey don chop too make una dey chat..
no disturb me
Nothing sweet pass first week of relationship
Don’t take my posts seriously, take them like your babe took you, as a joke
I need five people who haven't eaten to drop aza so we can be six💔😂
My papa go think say na him go collect my bride price,with all the shege wey my eyes don see for love, na my opay the money must enter😂😭💔
Like
Comment
Share