Una dey do weather for two๐Ÿ˜‚
Me wey enter bush go pick snail u no know how much I sell today๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”