Abeg make una dey calm down with this memes
Una don turn me to mad person
People just dey look me one kind one kind
The laughter too much